"PASSENGERS: Driver take it easy abeg.
You don forget say na
human being you carry?
DRIVER: Make una no vex! No be my
fault. Na Nigerian road cause
am.
PASSENGERS: Why you dey complain?
All the money wey una
dey collect from we
travellers nko? Una no
fit take am do the bad
roads? Abi una no get
Association?
DRIVER: We get association. But na
chairman we get, not "minister
of works"."
Catch the hilarious, informative, eclectic, artful, unique, highly entertaining and theatrical #DearCountry.

Featuring: Mike Okorie,Abraham Osajie, Justin Ezirim, Agabata sisters, Uche Mbanu, Ronke Shobande, Emmanuel, Chibuzor Okafor and other exceptional performers too numerous to list here.
External eyes: Qudus Onikeku & Kenneth Uphopho
Written & Directed by: Ikenna Jude Okpala, and beautifully choreographed by Justin Ezirim. Music cooked by Adunni & Nefretiti
May 3 and 10
@Terra Kulture, VI
Students (1pm) Matinee (3pm) Command (6pm)
Ticket: 3,500
07036521607

SOURCE: Justin Ezirim
No comments:
Post a Comment